Akpororo you show me love
- akpororo you show me love
- you show me love by akpororo lyrics
- you show me love by akpororo
- шоу ми лав
Akpororo · 2019.
5 years ago more....
You Show me Love – by Akpororo
You Show me Love – by Akpororo
Jesus Loves You
No Matter Your Sins in the Past
He Gave His Life so You Might Live
Come to Him Today
Lyrics Are Aranged as sang by the Artist
YouTube Video Link is at Bottom of Page
[Verse 1]
Every prophecy
Dey come to pass oh
The bad one you take away
And the good one you make stay
Baba no be me righteous pass
But you choose to bless me
Nar your hand ar dey
Baba, nar your hand ar dey
You don wipe away
Every tear for my eye
My family dem gallant
Baba nar your work I see
Any time wen I call
You dey answer me oh
Ar go dey follow you
Dey follow you go oh
[Chorus]
You show me
You show me love
Yo-u no let enemies
Laugh at me now
You show me
You show me love oh, oh
Nar your hand ar dey ey
[Verse 2]
Some want make I fall
But Oluwa no gree dem
Bad mind people,
Dem dey plot for me to fail
Some even waka
From Naija to Benin
Dem even send thunder
Make e come strike me
You wan fight the man,
After God heart
Any time when ar call am
E dey answer me eh
Even wen I fin trouble
My God go st
- a me love love
- шов ми лов